Difference between revisions of "okada"
(→Noun) |
|||
| Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | + | # Wetin get two tire, one for front and one for back wey get engine wey people dey drive. | |
| − | :* {{ux|dv|''' | + | #:* {{ux|dv| You say you sabi drive '''okada''', see now, you don gofall woman wey carry egg. Use your chest and gragra take carry your gbese. |(NSC_2021, You said you know how to ride a motorcycle, now you’ve hit a woman carrying eggs. Deal with your problems with your confidence.)}} |
| − | :* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| If you see money buy car, buy '''okada'''. You sha need wetin go fit carry you go office come back shey?|(NSC_2020, If you can’t afford to buy a car, buy a motorcycle. All you need is something to take you to the office and back, right?)}} |
| + | #Work wey person dey do. | ||
| + | #:* {{ux|dv| Find work do. Even if na okada.|(NSC_2020, Find something to do. Even if it’s driving commercial motorcycles.)}} | ||
| + | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| − | * English: ''motorcycle'' | + | * English: ''motorcycle, commercial motorcycle riding'' |
Revision as of 03:30, 13 November 2022
Naija
Etymology
From: Na from di name wey Gabriel Igbinedion give im plane
Pronunciation
- ɔ̀kádà
Noun
- Wetin get two tire, one for front and one for back wey get engine wey people dey drive.
- You say you sabi drive okada, see now, you don gofall woman wey carry egg. Use your chest and gragra take carry your gbese. — (NSC_2021, You said you know how to ride a motorcycle, now you’ve hit a woman carrying eggs. Deal with your problems with your confidence.)
- If you see money buy car, buy okada. You sha need wetin go fit carry you go office come back shey? — (NSC_2020, If you can’t afford to buy a car, buy a motorcycle. All you need is something to take you to the office and back, right?)
- Work wey person dey do.
- Find work do. Even if na okada. — (NSC_2020, Find something to do. Even if it’s driving commercial motorcycles.)
Translation
- English: motorcycle, commercial motorcycle riding