Difference between revisions of "on a norms"
| Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-on a norms.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-on a norms.m.ogg</sm2> | ||
| − | === | + | ===Adverbial=== |
* De dey use a take talk as tings suppose dey happen. | * De dey use a take talk as tings suppose dey happen. | ||
| − | :* {{ux|dv| '''On a norms''' de no suppose dey beg government make e do road. Dat na deir job naw.|(NSC_2021, | + | :* {{ux|dv| '''On a norms''' de no suppose dey beg government make e do road. Dat na deir job naw.|(NSC_2021, Ordinarily, the government shouldn't be begged to build roads. That is their job.)}} |
:* {{ux|dv| No vex, I no too get myself. You know sey '''on a norms''' I dey show. |(NSC_2021, Don't be angry, I'm not feeling too well. You know that I usually come.)}} | :* {{ux|dv| No vex, I no too get myself. You know sey '''on a norms''' I dey show. |(NSC_2021, Don't be angry, I'm not feeling too well. You know that I usually come.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
Revision as of 03:52, 13 November 2022
Naija
Etymology
- From English: on, a, norm
Pronunciation
ɔ̀n ɛ̀ nɔ̂ms
Adverbial
- De dey use a take talk as tings suppose dey happen.
- On a norms de no suppose dey beg government make e do road. Dat na deir job naw. — (NSC_2021, Ordinarily, the government shouldn't be begged to build roads. That is their job.)
- No vex, I no too get myself. You know sey on a norms I dey show. — (NSC_2021, Don't be angry, I'm not feeling too well. You know that I usually come.)
Synonym
Translation
- English: ordinarily, usually