Difference between revisions of "lavish"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''lavish'' ===Pronunciation=== * lávìʃ <sm2>Pcm-ng-lavish.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-lavish.m.ogg</sm2> ===Adjective=== * Sey person...") |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * Sey person | + | * Sey person dey spend money anyhow most times on top tings wey no make sense. |
:* {{ux|dv|Dat your girlfriend sabi '''lavish''' money abeg.|(NSC_2021, Your girlfriend is an extravagant when it comes to spending money.)}} | :* {{ux|dv|Dat your girlfriend sabi '''lavish''' money abeg.|(NSC_2021, Your girlfriend is an extravagant when it comes to spending money.)}} | ||
:* {{ux|dv|When person suffer before e get money, e no go dey '''lavish''' am anyhow.|(NSC_2021, When a person works hard for the money he/she has, he/she will not lavish the money anyhow.)}} | :* {{ux|dv|When person suffer before e get money, e no go dey '''lavish''' am anyhow.|(NSC_2021, When a person works hard for the money he/she has, he/she will not lavish the money anyhow.)}} |
Revision as of 10:08, 16 November 2022
Naija
Etymology
From: English lavish
Pronunciation
- lávìʃ
Adjective
- Sey person dey spend money anyhow most times on top tings wey no make sense.
- Dat your girlfriend sabi lavish money abeg. — (NSC_2021, Your girlfriend is an extravagant when it comes to spending money.)
- When person suffer before e get money, e no go dey lavish am anyhow. — (NSC_2021, When a person works hard for the money he/she has, he/she will not lavish the money anyhow.)
Synonyms
Translations
- English: lavish, extravagant