buybuy

Naija

Etymology

From: English buy

Pronunciation

  • bâibaî

Play Play

Noun

  • Na when person dey buy tings anyhow
  • Buybuy dey catch people wey don hammer.  — (People who come into sudden wealth tend to become lavish.)
  • Buybuy no good for this coro time o!  — (Extravagance is not advisable during this period of the Covid-19 pandemic.)

Related forms

buy

Translation

  • English: Extravagance

Verb

Sey person dey carry spend money.

  • Since e win Big Brother na so so buybuy e dey buybuy.  — (Since he emerged winner of the Big Brother reality show he has become flagrantly extravagant.)

Synonyms

lavish

Antonyms

mise

Translations

  • English: To be lavish