Difference between revisions of "to"
(→Naija) |
|||
(4 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''to'' | From: English ''to'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * tù |
<sm2>Pcm-ng-to.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-to.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-to.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-to.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
===Preposition=== | ===Preposition=== | ||
− | Word wey person dey use take talk someting wey join wit anoder ting. | + | # Word wey person dey use take talk someting wey join wit anoder ting. |
− | #: | + | #:* {{ux|dv| If dat person wake up, come meet me, I go dash you money, but if dat person no wake up, remember sey you need '''to''' also come meet me, and dash me money. |(ENU_28_World-Food-Day_M__59, If that person wakes up, come and meet me, I will give you money. But if that person doesn't wake up, remember that you need to also come and meet me and give forgo the money.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv| As dem give birth '''to''' me, no be me alone, dem give birth '''to''' o. |(BEN_02_Andrew-Lifestory_MG__4, They gave birth to me, but I wasnt the only one they had.)}} | |
− | #: | + | #:* {{ux|dv|Dis money matter na only God know where e go lead person '''to''' o |(deuber__468, Only God knows where money related issues will leads us to.)}} |
− | + | # Word wey de dey take dey talk sey someting dey wey person fit do. | |
− | + | #:* {{ux|dv| Everione naim get right '''to''' live, get right '''to''' do as e like. |(human_rights__23, Everyone has the right to life, has the right to do as he like.)}} | |
− | #: {{ux|dv|Dis money matter na only God know where e go lead person '''to''' o |(deuber__468, | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | # | ||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''to'' | * English: ''to'' |
Latest revision as of 08:42, 27 December 2022
Naija
Etymology
From: English to
Pronunciation
- tù
Preposition
- Word wey person dey use take talk someting wey join wit anoder ting.
- If dat person wake up, come meet me, I go dash you money, but if dat person no wake up, remember sey you need to also come meet me, and dash me money. — (ENU_28_World-Food-Day_M__59, If that person wakes up, come and meet me, I will give you money. But if that person doesn't wake up, remember that you need to also come and meet me and give forgo the money.)
- As dem give birth to me, no be me alone, dem give birth to o. — (BEN_02_Andrew-Lifestory_MG__4, They gave birth to me, but I wasnt the only one they had.)
- Dis money matter na only God know where e go lead person to o — (deuber__468, Only God knows where money related issues will leads us to.)
- Word wey de dey take dey talk sey someting dey wey person fit do.
- Everione naim get right to live, get right to do as e like. — (human_rights__23, Everyone has the right to life, has the right to do as he like.)
Translations
- English: to