to

Naija

Etymology

From: English to

Pronunciation

Play


Preposition

  1. Word wey person dey use take talk someting wey join wit anoder ting.
    • If dat person wake up, come meet me, I go dash you money, but if dat person no wake up, remember sey you need to also come meet me, and dash me money.  — (ENU_28_World-Food-Day_M__59, If that person wakes up, come and meet me, I will give you money. But if that person doesn't wake up, remember that you need to also come and meet me and give forgo the money.)
    • As dem give birth to me, no be me alone, dem give birth to o.  — (BEN_02_Andrew-Lifestory_MG__4, They gave birth to me, but I wasnt the only one they had.)
    • Dis money matter na only God know where e go lead person to o  — (deuber__468, Only God knows where money related issues will leads us to.)
  2. Word wey de dey take dey talk sey someting dey wey person fit do.
    • Everione naim get right to live, get right to do as e like.  — (human_rights__23, Everyone has the right to life, has the right to do as he like.)

Translations

  • English: to