Difference between revisions of "nko"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| + | ===Alternative form=== | ||
| + | [[nkoo]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: Yoruba ''ńkó'' meaning ''how about'' | From: Yoruba ''ńkó'' meaning ''how about'' | ||
Revision as of 09:32, 25 January 2023
Naija
Alternative form
Etymology
From: Yoruba ńkó meaning how about
Pronunciation
- ńkɔ́
Adverb
- Wetin de dey use ask anoder person question on how tings be or how tings dey go.
- You nko? you no dey go di party? — ( NSC_2021, How about you? Are you not attending the party?)
- If I be after one nko? No mean sey make I marry who no get sense. — ( NSC_2021, Even if I have a child outside wedlock, and so what?)
- Dis one nko? E no good? — ( NSC_2021, How about this one? Is it not good?)
Translation
English: how about, so what