nko

Naija

Alternative form

nkoo

Etymology

From: Yoruba ńkó meaning how about

Pronunciation

  • ńkɔ́

Play Play

Adverb

  • Wetin de dey use ask anoder person question on how tings be or how tings dey go.
  • You nko? you no dey go di party?  — (How about you? Are you not attending the party?)
  • If I be after one nko? No mean sey make I marry who no get sense.  — (Even if I have a child outside wedlock, and so what?)
  • Dis one nko? E no good?  — (How about this one? Is it not good?)

Translation

English: how about, so what