Difference between revisions of "badmouth"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 27: | Line 27: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
*Make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting. | *Make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting. | ||
− | :* {{ux|dv|You no dey ever praise dis government, na only to dey '''badmouth''' dem you sabi. |( | + | :* {{ux|dv|You no dey ever praise dis government, na only to dey '''badmouth''' dem you sabi. |(1, You never see anything good in this government, you just verbally run them down always.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''speak bad about'' | * English: ''speak bad about'' |
Revision as of 12:07, 18 April 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: bad mouth
Pronunciation
- bàdmáùt
Noun
- As e dey be wey be sey person too dey yab or insult person.
- Some people dey feel sey some girls never fit see better man marry because dem too get badmouth. — (NSC_2021, Some people think that some ladies are still unmarried because they are very insulting.)
- Dis actor own na to act badmouth for di film. — (NSC_Legbeti_2021, This actor's role is to be the mouthy person in the film.)
- You get badmouth. — (NSC_2021, You are foul-mouthed.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: derogatory, insulting, mouthy
Verb
- Make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting.
- You no dey ever praise dis government, na only to dey badmouth dem you sabi. — (1, You never see anything good in this government, you just verbally run them down always.)
Translation
- English: speak bad about