badbelle
Naija
Etymology
From English bad and belly
Pronunciation
- bàdbɛ̀lɛ́
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person no dey quick forgive anoder person, like sey wicked person.
- Di boy get badbelle — (Egbokhare_2020, The boy is vindictive.)
- Your badbelle don dey affect you o. — (NSC_2020, Your vindictive nature is really affecting you.)
Related forms
Translations
- English: vindictiveness