Difference between revisions of "badmouth"
(→Verb) |
(→Noun) |
||
(One intermediate revision by the same user not shown) | |||
Line 14: | Line 14: | ||
* As e dey be wey be sey person too dey yab or insult person. | * As e dey be wey be sey person too dey yab or insult person. | ||
:* {{ux|dv|Some people dey feel sey some girls never fit see better man marry because dem too get '''badmouth'''. |(NSC_2021, Some people think that some ladies are still unmarried because they are very insulting.)}} | :* {{ux|dv|Some people dey feel sey some girls never fit see better man marry because dem too get '''badmouth'''. |(NSC_2021, Some people think that some ladies are still unmarried because they are very insulting.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|Dis actor own na to act '''badmouth''' for di film. |( | + | :* {{ux|dv|Dis actor own na to act '''badmouth''' for di film. |(This actor's role is to be the mouthy person in the film.)}} |
:* {{ux|dv| You get '''badmouth'''.|(NSC_2021, You are foul-mouthed.)}} | :* {{ux|dv| You get '''badmouth'''.|(NSC_2021, You are foul-mouthed.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 27: | Line 27: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
*Make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting. | *Make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting. | ||
− | :* {{ux|dv|You no dey ever praise dis government, na only to dey '''badmouth''' dem you sabi. |( | + | :* {{ux|dv|You no dey ever praise dis government, na only to dey '''badmouth''' dem you sabi. |(You never see anything good in this government, you just verbally run them down always.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''speak bad about'' | * English: ''speak bad about'' |
Latest revision as of 12:07, 18 April 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: bad mouth
Pronunciation
- bàdmáùt
Noun
- As e dey be wey be sey person too dey yab or insult person.
- Some people dey feel sey some girls never fit see better man marry because dem too get badmouth. — (NSC_2021, Some people think that some ladies are still unmarried because they are very insulting.)
- Dis actor own na to act badmouth for di film. — (This actor's role is to be the mouthy person in the film.)
- You get badmouth. — (NSC_2021, You are foul-mouthed.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: derogatory, insulting, mouthy
Verb
- Make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting.
- You no dey ever praise dis government, na only to dey badmouth dem you sabi. — (You never see anything good in this government, you just verbally run them down always.)
Translation
- English: speak bad about