Difference between revisions of "bymouth"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Adverb) |
||
(5 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 9: | Line 9: | ||
* bàìmáùt | * bàìmáùt | ||
<sm2>Pcm-ng-bymouth.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bymouth.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-bymouth.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-bymouth.m.ogg</sm2> |
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
# Make person use im mouth talk someting. | # Make person use im mouth talk someting. | ||
− | #: {{ux|dv| Unless ''bymouth'', me no go ever believe any naija guy moves lailai. |( | + | #:* {{ux|dv| Unless '''bymouth''', me no go ever believe any naija guy moves lailai. |(I will never believe a guy likes me until he professes it verbally.)}} |
# Make person talk someting by imsef. | # Make person talk someting by imsef. | ||
− | #: {{ux|dv|We no go [[gree]], make e talk am '''bymouth''' make we hear. |( | + | #:* {{ux|dv|We no go [[gree]], make e talk am '''bymouth''' make we hear. |(We will not accept it. He/she should say it himself/herself before us.)}} |
# Sey person just dey talk and e no go do anyting. | # Sey person just dey talk and e no go do anyting. | ||
− | #: {{ux|dv| Na '''bymouth''' government take dey do road | + | #:* {{ux|dv| Na '''bymouth''' government take dey do road. |(The government only pledges to build roads.)}} |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''by one's self '', ''verbally'' |
Latest revision as of 18:57, 30 April 2023
Naija
Etymology
- From English by and mouth
Alternative forms
Pronunciation
- bàìmáùt
Adverb
- Make person use im mouth talk someting.
- Unless bymouth, me no go ever believe any naija guy moves lailai. — (I will never believe a guy likes me until he professes it verbally.)
- Make person talk someting by imsef.
- We no go gree, make e talk am bymouth make we hear. — (We will not accept it. He/she should say it himself/herself before us.)
- Sey person just dey talk and e no go do anyting.
- Na bymouth government take dey do road. — (The government only pledges to build roads.)
Translations
- English: by one's self , verbally