gree

Naija

Alternative forms

Etymology

From English agree

Pronunciation

  • grî

Play Play

Verb

  1. Make person accept someting.
    • Inside hundred percent, na only one percent dey gree, di rest no gree,  — (KAD_06_Cooking_DG__223, 223 In a hundred percent, only one percent agreed, the others did not.)
    • Eh Madrid no want gree,  — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__56, Eh, Madrid doesn't want to agree.)
    • Oga now, I no go, I no gree...  — (ENU_25_Boss-And-Apprentice_DG__279, Boss, no I will not. I refuse.)
    • But no be everybody John gree baptize.  — (jw__34766, __no translation__)
    • No ah me, I wan make de sack am, but di board no gree sack am.  — (PRT_03_Football_DG__73, No, I want them to sack him but the board refused to sack him.)
  2. Make person fit do someting.
    • E go gree you talk?  — (Will you dare to say it?)

Translation

  • English: agree, permit, allow