Difference between revisions of "dry"

 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 7: Line 7:
 
* dráɪ̀
 
* dráɪ̀
 
<sm2>Pcm-ng-dry.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-dry.f.ogg</sm2>  
−
<sm2>Pcm-ng-dry.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-dry.m.ogg</sm2>
−
 
 
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
−
# Make water no dey someting.
+
* Make water no dey someting.
−
#:* {{ux|dv| You no reason sey '''dry''' fish dey make sense pass for [[egusi soup]] pass [[ice fish]]? |(NSC_2021, Don't you think that dry fish is better for Egusi soup than frozen fish.)}}
+
:* {{ux|dv| You no reason sey '''dry''' fish dey make sense pass for [[egusi soup]] pass [[ice fish]]? |( Don't you think that dry fish is better for Egusi soup than frozen fish.)}}
−
#:* {{ux|dv|'''Dry''' leaf for ground dey make noise as them dey match them. |(katakata__653, Dry leaves on the ground make noise as people match it.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Dry''' leaf for ground dey make noise as them dey match them. |(katakata__653, Dry leaves on the ground make noise as people match it.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
Line 23: Line 22:
 
#:* {{ux|dv|Jehovah don promise sey: ‘I go '''dry''' all the water wey dey comot from una eye. |(jw__18253, Jehovah has promised that 'I will wipe the tears from your eyes.)}}
 
#:* {{ux|dv|Jehovah don promise sey: ‘I go '''dry''' all the water wey dey comot from una eye. |(jw__18253, Jehovah has promised that 'I will wipe the tears from your eyes.)}}
 
#:* {{ux|dv|E no dey '''dry''' for fire. |(IBA_24_Mummy-Debbie_DG__27, It does not dry on fire.)}}
 
#:* {{ux|dv|E no dey '''dry''' for fire. |(IBA_24_Mummy-Debbie_DG__27, It does not dry on fire.)}}
−
#:* {{ux|dv|Your yansh go '''dry'''. |(KAD_07_Receptionists_DG__13, Your buttocks will be dry up.)}}
+
#:* {{ux|dv|Your yansh go '''dry'''. |(KAD_07_Receptionists_DG__13, Your buttocks will dry up.)}}
 
# Make person no get money.
 
# Make person no get money.
−
#:* {{ux|dv|Any day I '''dry''', me, I dey task. |(KAD_05_Relationship-Discussion_DG__221, Any day I don't have, I, I task.)}}
+
#:* {{ux|dv|Any day I '''dry''', me, I dey task. |(KAD_05_Relationship-Discussion_DG__221, Any day I don't have, I ask people for money.)}}
−
# Sey someting no dey happen for somewhere
+
# Sey someting no dey happen for somewhere.
−
#: {{ux|dv|See how Alaba be now, everywhere '''dry'''. |(LAG_33_Buhari-Recession_M__8, See how Alaba is; everywhere is scanty.)}}
+
#: {{ux|dv|See how Alaba be now, everywhere '''dry'''.|(LAG_33_Buhari-Recession_M__8, See how Alaba is; everywhere is scanty.)}}
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
[[water water]]
 
[[water water]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''dry'', ''broke'', ''dull''
 
* English: ''dry'', ''broke'', ''dull''

Latest revision as of 08:59, 5 May 2023

Naija

Etymology

From English: dry

Pronunciation

  • dráɪ̀

Play Play

Adjective

  • Make water no dey someting.
  • You no reason sey dry fish dey make sense pass for egusi soup pass ice fish?  — ( Don't you think that dry fish is better for Egusi soup than frozen fish.)
  • Dry leaf for ground dey make noise as them dey match them.  — (katakata__653, Dry leaves on the ground make noise as people match it.)

Translations

  • English: dry

Verb

  1. Make e be sey water don comot for someting.
    • E don dry.  — (KAD_02_Football_M__68, It has dried.)
    • Jehovah don promise sey: ‘I go dry all the water wey dey comot from una eye.  — (jw__18253, Jehovah has promised that 'I will wipe the tears from your eyes.)
    • E no dey dry for fire.  — (IBA_24_Mummy-Debbie_DG__27, It does not dry on fire.)
    • Your yansh go dry.  — (KAD_07_Receptionists_DG__13, Your buttocks will dry up.)
  2. Make person no get money.
    • Any day I dry, me, I dey task.  — (KAD_05_Relationship-Discussion_DG__221, Any day I don't have, I ask people for money.)
  3. Sey someting no dey happen for somewhere.
    See how Alaba be now, everywhere dry.  — (LAG_33_Buhari-Recession_M__8, See how Alaba is; everywhere is scanty.)

Antonyms

water water

Translations

  • English: dry, broke, dull