Difference between revisions of "escort"
| Line 20: | Line 20: | ||
====Transitive==== | ====Transitive==== | ||
* Make person dey [[follo]] anoder person waka about. | * Make person dey [[follo]] anoder person waka about. | ||
| − | :* {{ux|dv| Tobe, abeg '''escort''' am go buy something for market for me. |( | + | :* {{ux|dv| Tobe, abeg '''escort''' am go buy something for market for me. |(Tobe, please accompany him/her to buy things in the market for me.)}} |
:* {{ux|dv| If I '''escort''' my friend, I go carry am go di pa~, parent's house go ask dem abeg make de leave dis small pikin, make de no beat am, no be her fault. |(NST_cleaned__8570, If I accompany my friend, I will take her to her parents house to plead on her behalf, so she won't be punished.)}} | :* {{ux|dv| If I '''escort''' my friend, I go carry am go di pa~, parent's house go ask dem abeg make de leave dis small pikin, make de no beat am, no be her fault. |(NST_cleaned__8570, If I accompany my friend, I will take her to her parents house to plead on her behalf, so she won't be punished.)}} | ||
| + | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[follow]] | * [[follow]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''to accompany, to see someone off'' | * English: ''to accompany, to see someone off'' | ||
Revision as of 09:42, 5 May 2023
Naija
Etymology
From: English escort
Pronunciation
- ɛ̀skɔ̂t
Noun
- Person wey dey follow anoder person dey waka.
- For di video, dem see one police escort car wey Davido dey use come drop di bodi for di hospital. — (bbc__97755, From the video, a police officer was seen following Davido's car when the corpse was dropped at the hospital.)
- How Jaguda pipo take kidnap shell workers and kill dia escort for Rivers State. — (bbc__56499, Thugs kidnap Shell workers and killed their escort at Rivers state.)
Translations
- English: escort
Verb
Transitive
- Make person dey follo anoder person waka about.
- Tobe, abeg escort am go buy something for market for me. — (Tobe, please accompany him/her to buy things in the market for me.)
- If I escort my friend, I go carry am go di pa~, parent's house go ask dem abeg make de leave dis small pikin, make de no beat am, no be her fault. — (NST_cleaned__8570, If I accompany my friend, I will take her to her parents house to plead on her behalf, so she won't be punished.)
Synonyms
Translations
- English: to accompany, to see someone off