Difference between revisions of "fallinghand"
(→Noun) |
|||
| (One intermediate revision by one other user not shown) | |||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Make person do wetin pain or vex you wey you no tink sey di person fit do. | * Make person do wetin pain or vex you wey you no tink sey di person fit do. | ||
| − | :* {{ux|dv| '''Fallinghand''' na normal ting wey [[im]] don dey do | + | :* {{ux|dv| '''Fallinghand''' na normal ting wey [[im]] don dey do taytay.|(Performing below expectation is someting he is use to.)}} |
| − | :* {{ux|dv| My bae say my '''fallinghand''' don dey tire her.|( | + | :* {{ux|dv| My bae say my '''fallinghand''' don dey tire her.|( My girlfriend said she's tired of me disappointing her.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
Latest revision as of 09:57, 5 May 2023
Naija
Etymology
From: English falling and hand
Pronunciation
- fɔ̀:lɪ̀ŋ hánd
Noun
- Make person do wetin pain or vex you wey you no tink sey di person fit do.
- Fallinghand na normal ting wey im don dey do taytay. — (Performing below expectation is someting he is use to.)
- My bae say my fallinghand don dey tire her. — ( My girlfriend said she's tired of me disappointing her.)
Related forms
Translation
- English: disappoint