Difference between revisions of "finish"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Verb) |
||
(27 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * fínîʃ |
<sm2>Pcm-ng-finish.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-finish.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-finish.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-finish.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Verb=== |
− | + | # Wetin dey happen or wetin de dey do wey be sey de don do am reach where be sey noting dey to do again | |
− | + | #:* {{ux|dv|Now, I thank God I don '''finish''' school.|(KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|Person '''finish''' fourth, dey go Europa, dey go struggle.|(NST_cleaned__14836, Someone finished fourth and is going to the Europa League, to struggle.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|We neva count gods and spirits '''finish''' if evil gods no dey inside.|(bbc__98308, we haven't finished counting the gods and the spirits, if there are no evil spirits there.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|If de gree '''finish'''.|(deuber__2294, If they finish agree.)}} | |
− | + | #Sey someting/person do person wetin e no go fit recover from. | |
− | + | #:* {{ux|dv| O boy, you see as dem take '''''finish''''' di former governor? | (Man, did you see how they ruined the former governor?)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| My wife go read my messages o, my own don '''''finish'''''. | (My wife reads my messages, It is over for me.)}} | |
− | + | =====Related forms===== | |
− | + | [[ seefinish]], [[finish line]] | |
− | * {{ux|dv|Now, I thank God I don '''finish''' school. |(KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)}} | + | =====Translation===== |
− | * {{ux|dv| | + | * English: ''finish'', ''ruin'' |
− | |||
− | |||
− | * {{ux|dv| | ||
− | * {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | * {{ux|dv| | ||
− | * {{ux|dv| | ||
− | |||
− | ====Related forms==== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | ==== | ||
− | |||
− | |||
− | = | ||
− | * English: ''finish'' |
Latest revision as of 11:22, 31 May 2023
Naija
Etymology
From English finish.
Pronunciation
- fínîʃ
Verb
- Wetin dey happen or wetin de dey do wey be sey de don do am reach where be sey noting dey to do again
- Now, I thank God I don finish school. — (KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)
- Person finish fourth, dey go Europa, dey go struggle. — (NST_cleaned__14836, Someone finished fourth and is going to the Europa League, to struggle.)
- We neva count gods and spirits finish if evil gods no dey inside. — (bbc__98308, we haven't finished counting the gods and the spirits, if there are no evil spirits there.)
- If de gree finish. — (deuber__2294, If they finish agree.)
- Sey someting/person do person wetin e no go fit recover from.
- O boy, you see as dem take finish di former governor? — (Man, did you see how they ruined the former governor?)
- My wife go read my messages o, my own don finish. — (My wife reads my messages, It is over for me.)
Related forms
Translation
- English: finish, ruin