finish

Naija

Etymology

From English finish.

Pronunciation

  • fínîʃ

Play Play

Verb

  1. Wetin dey happen or wetin de dey do wey be sey de don do am reach where be sey noting dey to do again
    • Now, I thank God I don finish school.  — (KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)
    • Person finish fourth, dey go Europa, dey go struggle.  — (NST_cleaned__14836, Someone finished fourth and is going to the Europa League, to struggle.)
    • We neva count gods and spirits finish if evil gods no dey inside.  — (bbc__98308, we haven't finished counting the gods and the spirits, if there are no evil spirits there.)
    • If de gree finish.  — (deuber__2294, If they finish agree.)
  2. Sey someting/person do person wetin e no go fit recover from.
    • O boy, you see as dem take finish di former governor?  —  (Man, did you see how they ruined the former governor?)
    • My wife go read my messages o, my own don finish.  —  (My wife reads my messages, It is over for me.)
Related forms

seefinish, finish line

Translation
  • English: finish, ruin