Difference between revisions of "form"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===Frequency=== ===Usage=== ===Definition=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} ====Related forms===...") |
(→Verb) |
||
| (11 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | From: English ''form'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | + | *fɔ̂m | |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-form.f.ogg</sm2> | |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-form.m.ogg</sm2> | |
| − | === | + | |
| − | + | ===Verb=== | |
| − | + | * Make person dey do like sey e be someting wey e no be. | |
| − | + | :*{{ux|dv|Emma too dey '''form''' holy holy wey im no be.|(Emma pretends to be innocent a lot.)}} | |
| − | === | + | :*{{ux|dv|Dose days when we dey school, di girl too dey '''form''' [[ajebota]].|(Back when we were in school she used to pretend to be a pampered child at school.)}} |
| − | + | ||
| + | ===Synonyms=== | ||
| + | [[yanga]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | *English: ''pretend'' | ||
Latest revision as of 11:04, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: English form
Pronunciation
- fɔ̂m
Verb
- Make person dey do like sey e be someting wey e no be.
- Emma too dey form holy holy wey im no be. — (Emma pretends to be innocent a lot.)
- Dose days when we dey school, di girl too dey form ajebota. — (Back when we were in school she used to pretend to be a pampered child at school.)
Synonyms
Translation
- English: pretend