form

Naija

Etymology

From: English form

Pronunciation

  • fɔ̂m

Play Play

Verb

  • Make person dey do like sey e be someting wey e no be.
  • Emma too dey form holy holy wey im no be.  — (Emma pretends to be innocent a lot.)
  • Dose days when we dey school, di girl too dey form ajebota.  — (Back when we were in school she used to pretend to be a pampered child at school.)

Synonyms

yanga

Translation

  • English: pretend