Difference between revisions of "go come"
| Line 11: | Line 11: | ||
===Verb Phrase=== | ===Verb Phrase=== | ||
#Make person reach where e from comot well as e take comot di place. | #Make person reach where e from comot well as e take comot di place. | ||
| − | #:*{{ux|dv| E get prayer wey your mama go pray for you wey go big pass ''e go better for you'' '''go come'''? |( | + | #:*{{ux|dv| E get prayer wey your mama go pray for you wey go big pass ''e go better for you'' '''go come'''? |(Can your mother pray a better prayer for you than it will be well with you, journey mercies?)}} |
#Sey matter don dey get as e be. | #Sey matter don dey get as e be. | ||
| − | #:* {{ux|dv| Dis na correct [[gen]], no be '''go come''', e go work well. |( | + | #:* {{ux|dv| Dis na correct [[gen]], no be '''go come''', e go work well. |(This generator is good, it's not what you'll have to go back and forth for after buying buying it will work well.)}} |
| − | #:* {{ux|dv| Di mechanic matter don turn '''go come'''. |( | + | #:* {{ux|dv| Di mechanic matter don turn '''go come'''. |(The issue with the mechanic is becoming drawn-out.)}} |
===Translation=== | ===Translation=== | ||
English: ''Journey mercies'', ''drawn-out'' | English: ''Journey mercies'', ''drawn-out'' | ||
Revision as of 14:11, 31 May 2023
Naija
Alternative form
Etymology
From: English go and come
Pronunciation
- gȏkɔ̀m
Verb Phrase
- Make person reach where e from comot well as e take comot di place.
- E get prayer wey your mama go pray for you wey go big pass e go better for you go come? — (Can your mother pray a better prayer for you than it will be well with you, journey mercies?)
- Sey matter don dey get as e be.
- Dis na correct gen, no be go come, e go work well. — (This generator is good, it's not what you'll have to go back and forth for after buying buying it will work well.)
- Di mechanic matter don turn go come. — (The issue with the mechanic is becoming drawn-out.)
Translation
English: Journey mercies, drawn-out