Difference between revisions of "if"
(→Naija) |
|||
| (5 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| + | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | From English: ''if'' | + | From: English: ''if'' |
| + | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * ɪ́f |
<sm2>Pcm-ng-if.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-if.f.ogg</sm2> | ||
| − | <sm2>Pcm-ng-if.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-if.m.ogg</sm2> |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| + | ===Conjunction (Subordinating)=== | ||
| + | * Condition wey fit make someting happen. | ||
| + | :* {{ux|dv| I no dey promise you anyting but '''If''' government pay us our six months salary, I go buy you di sewing machine. |(Not a promise but if the government pays the six months salary owed us, I will pay for the sewing machine.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| Dem go do well '''if''' we teach dem wetin good. |(They will do the right thing if they are taught well.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| Even '''if''' at all you get di money.|(deuber__2217, Even if I have the money.)}} | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''if'' | * English: ''if'' | ||
Latest revision as of 13:23, 2 June 2023
Naija
Etymology
From: English: if
Pronunciation
- ɪ́f
Conjunction (Subordinating)
- Condition wey fit make someting happen.
- I no dey promise you anyting but If government pay us our six months salary, I go buy you di sewing machine. — (Not a promise but if the government pays the six months salary owed us, I will pay for the sewing machine.)
- Dem go do well if we teach dem wetin good. — (They will do the right thing if they are taught well.)
- Even if at all you get di money. — (deuber__2217, Even if I have the money.)
Translations
- English: if