if

Naija

Etymology

From: English: if

Pronunciation

  • ɪ́f

Play Play

Conjunction (Subordinating)

  • Condition wey fit make someting happen.
  • I no dey promise you anyting but If government pay us our six months salary, I go buy you di sewing machine.  — (Not a promise but if the government pays the six months salary owed us, I will pay for the sewing machine.)
  • Dem go do well if we teach dem wetin good.  — (They will do the right thing if they are taught well.)
  • Even if at all you get di money.  — (deuber__2217, Even if I have the money.)

Translations

  • English: if