Difference between revisions of "insult"
(→Verb) |
(→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* When person dey abuse anoder person dey talk bad ting about dem. | * When person dey abuse anoder person dey talk bad ting about dem. | ||
− | :* {{ux|dv| Na so so '''insult''' she dey insult her mama.|( | + | :* {{ux|dv| Na so so '''insult''' she dey insult her mama.|(She has been insulting her mother.)}} |
− | :* {{ux|dv| Some kind '''insult''' dey pepper person for body.|( | + | :* {{ux|dv| Some kind '''insult''' dey pepper person for body.|(Some insults can hurt.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[curse]] | * [[curse]] |
Latest revision as of 15:50, 2 June 2023
Naija
Etymology
From English: insult
Pronunciation
- ɪ̀nsɔ̂t
Noun
- When person dey abuse anoder person dey talk bad ting about dem.
- Na so so insult she dey insult her mama. — (She has been insulting her mother.)
- Some kind insult dey pepper person for body. — (Some insults can hurt.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: insult
Verb
- Make person talk badbad tings to person wey e know sey e go pain di person.
- Na so so insult she dey insult her mama. — ( NSC_2021, She has been insulting her mother.)
- I no be your mate o, so no just insult me. — (NSC_2021, You and I are not from the same class, so do not insult me.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: insult