Difference between revisions of "iya basira"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Noun) |
||
(One intermediate revision by one other user not shown) | |||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Place wey de dey sell food wey sweet well well. | * Place wey de dey sell food wey sweet well well. | ||
− | :* {{ux|dv| Make we go dat '''iya basira'' wey just open for our street, deir beans [[make sense]].|( | + | :* {{ux|dv| Make we go dat '''iya basira'' wey just open for our street, deir beans [[make sense]].|(Let's go to the new local restaurant that just opened on our street, they make really good beans.)}} |
− | :* {{ux|dv| O boy, be like sey you don turn '''iya basira''' your babe no dey gree chop if you no be you cook di food. |( | + | :* {{ux|dv| O boy, be like sey you don turn '''iya basira''' your babe no dey gree chop if you no be you cook di food. |(Boy, seems you've become an irresistible cook. Your girlfriend will only eat what you cooked.)}} |
− | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[mama put]] | [[mama put]] |
Latest revision as of 15:51, 2 June 2023
Naija
Etymology
From Yoruba: iya basira (Basira's mother)
Usage
Na Stylplus song wey de dey call Iya Basira na im e from come.
Pronunciation
ìjábàsírá
Noun
- Place wey de dey sell food wey sweet well well.
- Make we go dat 'iya basira wey just open for our street, deir beans make sense. — (Let's go to the new local restaurant that just opened on our street, they make really good beans.)
- O boy, be like sey you don turn iya basira your babe no dey gree chop if you no be you cook di food. — (Boy, seems you've become an irresistible cook. Your girlfriend will only eat what you cooked.)
Synonym
Translation
- English: local restaurant, good cook