Difference between revisions of "join body"
| Line 9: | Line 9: | ||
===Verb phrase=== | ===Verb phrase=== | ||
#Make person support person or someting. | #Make person support person or someting. | ||
| − | #:* {{ux|dv| E go make we dey '''join body''' if we want peace for house.|( | + | #:* {{ux|dv| E go make we dey '''join body''' if we want peace for house.|(Cooperation brings peace in the home.)}} |
| − | #:* {{ux|dv| Di family don gree sey we go '''join body''' go pay your wife bride price.|( | + | #:* {{ux|dv| Di family don gree sey we go '''join body''' go pay your wife bride price.|(The family agreed to support him to pay the bride price.)}} |
#Make person sleep wit anoder person. | #Make person sleep wit anoder person. | ||
| − | #:* {{ux|dv| I bin tell my babe sey make we '''join body'''. |( | + | #:* {{ux|dv| I bin tell my babe sey make we '''join body'''. |(I asked my girlfriend if we could have sex.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''cooperation, agreement, sex'' | * English: ''cooperation, agreement, sex'' | ||
Revision as of 14:46, 2 June 2023
Naija
Etymology
From English: join and body
Pronunciation
- d͡ʒɔȋnbɔ̀dí
Verb phrase
- Make person support person or someting.
- E go make we dey join body if we want peace for house. — (Cooperation brings peace in the home.)
- Di family don gree sey we go join body go pay your wife bride price. — (The family agreed to support him to pay the bride price.)
- Make person sleep wit anoder person.
- I bin tell my babe sey make we join body. — (I asked my girlfriend if we could have sex.)
Translation
- English: cooperation, agreement, sex