Difference between revisions of "levels man"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Person wey be cultist. | * Person wey be cultist. | ||
| − | :* {{ux|dv| Na '''levels man''' dey bar so.|( | + | :* {{ux|dv| Na '''levels man''' dey bar so.|( That person at the bar is a cultist.)}} |
| − | :* {{ux|dv|If you try touch dat baa, na die o. Her guy na one of di '''levels man''' for our school.|( | + | :* {{ux|dv|If you try touch dat baa, na die o. Her guy na one of di '''levels man''' for our school.|(If you dare lay a finger on that young lady you'll be in serious trouble because her boyfriend is a cultist.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
Revision as of 15:43, 3 June 2023
Naija
Etymology
From: English levels and man
Pronunciation
- lɛ́vúls màn
Noun
- Person wey be cultist.
- Na levels man dey bar so. — ( That person at the bar is a cultist.)
- If you try touch dat baa, na die o. Her guy na one of di levels man for our school. — (If you dare lay a finger on that young lady you'll be in serious trouble because her boyfriend is a cultist.)
Related forms
Translations
- English: cultist