levels man

Naija

Etymology

From: English levels and man

Pronunciation

  • lɛ́vúlsmân

Play Play

Noun

  • Person wey be cultist.
  • Na levels man dey bar so.  — ( That person at the bar is a cultist.)
  • If you try touch dat baa, na die o. Her guy na one of di levels man for our school.  — (If you dare lay a finger on that young lady you'll be in serious trouble because her boyfriend is a cultist.)

Related forms

Translations

  • English: cultist