Difference between revisions of "line"
(→Noun) |
|||
(2 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''line'' | From: English ''line'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * laɪ̂n |
<sm2>Pcm-ng-line.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-line.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-line.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-line.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | # Wetin dey happen wey be sey person dey tell anoder person someting wey go make am get someting from di person. |
− | #:* {{ux|dv| Make I give oga '''line''' sey make e pay me half salary.|( | + | #:* {{ux|dv| Make I give oga '''line''' sey make e pay me half salary.|(I want to convince the boss to pay me half of my salary.)}} |
− | # | + | # Wetin dey happen wey be sey person dey runs man/woman dey toast am sey make dem dey. |
− | #:* {{ux|dv| Di guy just dey give di woman '''line''' since she no even look im side.|( | + | #:* {{ux|dv| Di guy just dey give di woman '''line''' since she no even look im side.|(The man has been trying to woo the lady since but she paid him no mind.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[scope]], [[toast]] | * [[scope]], [[toast]] |
Latest revision as of 17:52, 3 June 2023
Naija
Etymology
From: English line
Pronunciation
- laɪ̂n
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person dey tell anoder person someting wey go make am get someting from di person.
- Make I give oga line sey make e pay me half salary. — (I want to convince the boss to pay me half of my salary.)
- Wetin dey happen wey be sey person dey runs man/woman dey toast am sey make dem dey.
- Di guy just dey give di woman line since she no even look im side. — (The man has been trying to woo the lady since but she paid him no mind.)
Synonym
Translation
- English: woo, to convince