Difference between revisions of "load"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''load'' ===Pronunciation=== * loȃd <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Someting we...")
 
 
(5 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 4: Line 4:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* loȃd
 
* loȃd
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-load.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-load.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Someting wey heavy wey person fit carry for head or hand.
+
#Someting wey heavy.
:* {{ux|dv| If woman do operation e no good to dey carry heavy '''load'''.|(NSC_2021, When a woman undergoes an operation, it is not advisable for her to carry heavy load.)}}
+
#:* {{ux|dv| If woman do operation e no good to dey carry heavy '''load'''.|(When a woman undergoes an operation, it is not advisable for her to carry heavy load.)}}
:* {{ux|dv| E no good make man dey carry '''load''' for head.|(NSC_2021, It is not good for a man to carry load on his head.)}}
+
#:* {{ux|dv| E no good make man dey carry '''load''' for head.|(It is not good for a man to carry load on his head.)}}
 +
#Wetin person get.
 +
#:* {{ux|dv| Where you carry your '''load''' dey go so?|(Where are you going with your properties?)}}
 +
#:* {{ux|dv| You dey talk sey you no dey pack comt, but no be all your '''load''' you don put inside motor so?|(You are saying that you are not moving out, but ist’t it all your properties you have put in the car?)}}
 +
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''load''
 
* English: ''load''
Line 16: Line 20:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
# Make person carry someting wey heavy carry put for inside someting.
 
# Make person carry someting wey heavy carry put for inside someting.
:* {{ux|dv| Driver don '''load''' di goods.|(NSC_2021, The driver has load the goods.)}}
+
#:* {{ux|dv| Driver don '''load''' di goods.|(The driver has loaded the goods.)}}
 
# Make conductor dey tell passengers make dem dey enter motor.
 
# Make conductor dey tell passengers make dem dey enter motor.
:* {{ux|dv| Dat bus don already '''load''' for dere.|(NSC_2021, That bus over there is already filled with passengers.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dat bus don already '''load''' for dere.|(That bus over there is already filled with passengers.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''load, fill up''
 
* English: ''load, fill up''

Latest revision as of 17:54, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: English load

Pronunciation

  • loȃd

Play Play

Noun

  1. Someting wey heavy.
    • If woman do operation e no good to dey carry heavy load.  — (When a woman undergoes an operation, it is not advisable for her to carry heavy load.)
    • E no good make man dey carry load for head.  — (It is not good for a man to carry load on his head.)
  2. Wetin person get.
    • Where you carry your load dey go so?  — (Where are you going with your properties?)
    • You dey talk sey you no dey pack comt, but no be all your load you don put inside motor so?  — (You are saying that you are not moving out, but ist’t it all your properties you have put in the car?)

Translation

  • English: load

Verb

  1. Make person carry someting wey heavy carry put for inside someting.
    • Driver don load di goods.  — (The driver has loaded the goods.)
  2. Make conductor dey tell passengers make dem dey enter motor.
    • Dat bus don already load for dere.  — (That bus over there is already filled with passengers.)

Translation

  • English: load, fill up