load

Naija

Etymology

From: English load

Pronunciation

  • loȃd

Play Play

Noun

  1. Someting wey heavy.
    • If woman do operation e no good to dey carry heavy load.  — (When a woman undergoes an operation, it is not advisable for her to carry heavy load.)
    • E no good make man dey carry load for head.  — (It is not good for a man to carry load on his head.)
  2. Wetin person get.
    • Where you carry your load dey go so?  — (Where are you going with your properties?)
    • You dey talk sey you no dey pack comt, but no be all your load you don put inside motor so?  — (You are saying that you are not moving out, but ist’t it all your properties you have put in the car?)

Translation

  • English: load

Verb

  1. Make person carry someting wey heavy carry put for inside someting.
    • Driver don load di goods.  — (The driver has loaded the goods.)
  2. Make conductor dey tell passengers make dem dey enter motor.
    • Dat bus don already load for dere.  — (That bus over there is already filled with passengers.)

Translation

  • English: load, fill up