Difference between revisions of "mary amaka"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Di English name ''Mary'' and di Igbo name ''Amaka'' ===Pronunciation=== * mèrí àmáká <sm2>Pcm-ng-mary amaka.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-mary...")
 
 
(8 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 6: Line 6:
 
<sm2>Pcm-ng-mary amaka.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-mary amaka.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-mary amaka.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-mary amaka.m.ogg</sm2>
 +
 +
===Noun===
 +
# Cloth wey woman dey wear wey no fine wey dey cover everywhere for [[body]].
 +
#:* {{ux|dv|You don go wear dis your '''mary amaka''' again.|(You are wearing this oversized cloth again.)}}
 +
#:* {{ux|dv|I like dat girl wey dey dress like '''mary amaka''' for your hostel. |(I like that girl in your hostel that usually wears oversized clothes.)}}
 +
# Woman wey dey dress like person wey no sabi fashion.
 +
#:* {{ux|dv| See you like one '''mary amaka'''.|(You look like an old-fashioned lady.)}}
 +
#:* {{ux|dv| If you see di '''mary amaka''' wey my ex-boyfriend dey follow [[ehn]], you go shock.|(If you see the old-fashioned girl my ex-boyfriend is going out with, you'll be shock.)}}
 +
 +
===Translation===
 +
* English: ''old fashioned, modest prude''
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
−
# Sey woman person dey dress like [[holyholy]] dey cover everywhere for [[bodi]].
+
* Make woman cloth big pass am con no let di woman shape show.
−
#:* {{ux|dv|You don go wear dis your '''mary amaka''' skirt again.|(NSC_2021, You are wearing this modest skirt of yours again.)}}
+
:* {{ux|dv| No be sey you sabi di cloth wey you go buy, but just carry person follow body make you no go buy '''mary amaka''' gown sey na cloth you buy.|(It’s not that you don’t know what cloth you want to buy, but just take someone along so that you wont buy an oversized gown.)}}
−
#:* {{ux|dv|I like dat girl wey dey dress like '''mary amaka''' for your hostel. |(NSC_2021, I like that girl in your hostel that usually dress modestly.)}}
+
====Synonym====
−
# Woman wey dey dress like person wey no sabi fashion.
+
[[papadashme]]
−
#:* {{ux|dv| See you like one '''mary amaka'''.|(NSC_2021, You look like an old-fashioned lady.)}}
+
 
−
#:* {{ux|dv| If you see the '''mary amaka''' wey by ex-boyfriend dey follow [[ehn]], you go shock.|(NSC_2021, If you see the old-fashioned girl my ex-boyfriend is going out with, you'll be shock.)}}
 
 
====Translations====
 
====Translations====
−
* English: ''to dress modest, old-fashioned''
+
* English: ''old-fashioned'', oversized''

Latest revision as of 16:56, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: Di English name Mary and di Igbo name Amaka

Pronunciation

  • mèrí àmáká

Play Play

Noun

  1. Cloth wey woman dey wear wey no fine wey dey cover everywhere for body.
    • You don go wear dis your mary amaka again.  — (You are wearing this oversized cloth again.)
    • I like dat girl wey dey dress like mary amaka for your hostel.  — (I like that girl in your hostel that usually wears oversized clothes.)
  2. Woman wey dey dress like person wey no sabi fashion.
    • See you like one mary amaka.  — (You look like an old-fashioned lady.)
    • If you see di mary amaka wey my ex-boyfriend dey follow ehn, you go shock.  — (If you see the old-fashioned girl my ex-boyfriend is going out with, you'll be shock.)

Translation

  • English: old fashioned, modest prude

Adjective

  • Make woman cloth big pass am con no let di woman shape show.
  • No be sey you sabi di cloth wey you go buy, but just carry person follow body make you no go buy mary amaka gown sey na cloth you buy.  — (It’s not that you don’t know what cloth you want to buy, but just take someone along so that you wont buy an oversized gown.)

Synonym

papadashme

Translations

  • English: old-fashioned, oversized