Difference between revisions of "mary amaka"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
| (3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | # Cloth wey woman dey wear wey no fine wey dey cover everywhere for [[body]] | + | # Cloth wey woman dey wear wey no fine wey dey cover everywhere for [[body]]. |
| − | #:* {{ux|dv|You don go wear dis your '''mary amaka''' again.|( | + | #:* {{ux|dv|You don go wear dis your '''mary amaka''' again.|(You are wearing this oversized cloth again.)}} |
| − | #:* {{ux|dv|I like dat girl wey dey dress like '''mary amaka''' for your hostel. |( | + | #:* {{ux|dv|I like dat girl wey dey dress like '''mary amaka''' for your hostel. |(I like that girl in your hostel that usually wears oversized clothes.)}} |
# Woman wey dey dress like person wey no sabi fashion. | # Woman wey dey dress like person wey no sabi fashion. | ||
| − | #:* {{ux|dv| See you like one '''mary amaka'''.|( | + | #:* {{ux|dv| See you like one '''mary amaka'''.|(You look like an old-fashioned lady.)}} |
| − | #:* {{ux|dv| If you see | + | #:* {{ux|dv| If you see di '''mary amaka''' wey my ex-boyfriend dey follow [[ehn]], you go shock.|(If you see the old-fashioned girl my ex-boyfriend is going out with, you'll be shock.)}} |
===Translation=== | ===Translation=== | ||
| Line 20: | Line 20: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Make woman cloth big pass am con no let di woman shape show. | * Make woman cloth big pass am con no let di woman shape show. | ||
| − | :* {{ux|dv| No be sey you sabi di cloth wey you go buy, but just carry person follow body make you no go buy '''mary amaka''' gown sey na cloth you buy.|( | + | :* {{ux|dv| No be sey you sabi di cloth wey you go buy, but just carry person follow body make you no go buy '''mary amaka''' gown sey na cloth you buy.|(It’s not that you don’t know what cloth you want to buy, but just take someone along so that you wont buy an oversized gown.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[papadashme]] | [[papadashme]] | ||
Latest revision as of 16:56, 3 June 2023
Naija
Etymology
From: Di English name Mary and di Igbo name Amaka
Pronunciation
- mèrí àmáká
Noun
- Cloth wey woman dey wear wey no fine wey dey cover everywhere for body.
- You don go wear dis your mary amaka again. — (You are wearing this oversized cloth again.)
- I like dat girl wey dey dress like mary amaka for your hostel. — (I like that girl in your hostel that usually wears oversized clothes.)
- Woman wey dey dress like person wey no sabi fashion.
- See you like one mary amaka. — (You look like an old-fashioned lady.)
- If you see di mary amaka wey my ex-boyfriend dey follow ehn, you go shock. — (If you see the old-fashioned girl my ex-boyfriend is going out with, you'll be shock.)
Translation
- English: old fashioned, modest prude
Adjective
- Make woman cloth big pass am con no let di woman shape show.
- No be sey you sabi di cloth wey you go buy, but just carry person follow body make you no go buy mary amaka gown sey na cloth you buy. — (It’s not that you don’t know what cloth you want to buy, but just take someone along so that you wont buy an oversized gown.)
Synonym
Translations
- English: old-fashioned, oversized