Difference between revisions of "on a norms"

 
Line 10: Line 10:
 
===Adverbial===
 
===Adverbial===
 
* De dey use a take talk as tings suppose dey happen.
 
* De dey use a take talk as tings suppose dey happen.
−
:* {{ux|dv| '''On a norms''' de no suppose dey beg government make e do road. Dat na deir job naw.|(NSC_2021, Ordinarily, the government shouldn't be begged to build roads. That is their job.)}}
+
:* {{ux|dv| '''On a norms''' de no suppose dey beg government make e do road. Dat na deir job naw.|(Ordinarily, the government shouldn't be begged to build roads. That is their job.)}}
−
:*  {{ux|dv| No vex, I no too get myself. You know sey '''on a norms''' I dey show. |(NSC_2021, Don't be angry, I'm not feeling too well. You know that I usually come.)}}
+
:*  {{ux|dv| No vex, I no too get myself. You know sey '''on a norms''' I dey show. |(Don't be angry, I'm not feeling too well. You know that I usually come.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[normally]]
 
[[normally]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''ordinarily'', ''usually''
 
* English: ''ordinarily'', ''usually''

Latest revision as of 03:34, 4 June 2023

Naija

Etymology

  • From English: on, a, norm

Pronunciation

ɔ̀n ɛ̀ nɔ̂ms

Play Play

Adverbial

  • De dey use a take talk as tings suppose dey happen.
  • On a norms de no suppose dey beg government make e do road. Dat na deir job naw.  — (Ordinarily, the government shouldn't be begged to build roads. That is their job.)
  • No vex, I no too get myself. You know sey on a norms I dey show.  — (Don't be angry, I'm not feeling too well. You know that I usually come.)

Synonym

normally

Translation

  • English: ordinarily, usually