Difference between revisions of "openeye"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===Frequency=== ===Usage=== ===Definition=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )...") |
(→Noun) |
||
| (6 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative Form=== | ===Alternative Form=== | ||
| + | [[open eye]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | From: English ''open'' and ''eye''. | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | + | òpùnaî | |
| − | + | ||
| − | + | ||
| − | === | + | <sm2>Pcm-ng-open eye.f.ogg</sm2> |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-open eye.m.ogg</sm2> | |
| − | + | ||
| − | + | ===Noun=== | |
| + | * Make person get [[longatrot]]. | ||
| + | :* {{ux|dv| Na '''openeye''' na im make dat babe leave im boyfriend. |(Greed was what made that girl leave her boyfriend.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| Which kind politicians full dis country, na deir '''openeye''' make dem dey tief like kolo people. | (What sort of politicians are in this country, it's their greed that has made them steal like insane people.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
| − | + | [[longatrot]] | |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | English: ''greed'' | ||
Latest revision as of 03:36, 4 June 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English open and eye.
Pronunciation
òpùnaî
Noun
- Make person get longatrot.
- Na openeye na im make dat babe leave im boyfriend. — (Greed was what made that girl leave her boyfriend.)
- Which kind politicians full dis country, na deir openeye make dem dey tief like kolo people. — (What sort of politicians are in this country, it's their greed that has made them steal like insane people.)
Synonym
Translation
English: greed