Difference between revisions of "palmy"

Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Drink wey de dey get from palm tree after dem don tap di water wey dey inside wey no dey shack person unless di drink don tay small when de carry am come down.  
 
* Drink wey de dey get from palm tree after dem don tap di water wey dey inside wey no dey shack person unless di drink don tay small when de carry am come down.  
:* {{ux|dv| I no fit marry person wey dey always drink '''palmy'''.|(NSC_2021, I can never marry a man who always drinks palm wine.)}}
+
:* {{ux|dv| I no fit marry person wey dey always drink '''palmy'''.|(I can never marry a man who always drinks palm wine.)}}
:* {{ux|dv|'''Palmy''' and better bush meat dey sweet for evening.|(NSC_2021, It is refreshing to drink palm wine with  bush meat in the evening.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Palmy''' and better bush meat dey sweet for evening.|(It is refreshing to drink palm wine with  bush meat in the evening.)}}
:* {{ux|dv|People don talk sey fourofour and '''palmy''' dey make sense!| (NSC_2021, People say that dog meat and palm wine are an amazing combination.)}}
+
:* {{ux|dv|People don talk sey fourofour and '''palmy''' dey make sense!| (People say that dog meat and palm wine are an amazing combination.)}}
  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''palm wine''
 
* English: ''palm wine''

Revision as of 10:26, 5 June 2023

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English palmy

Pronunciation

  • pàmí

Play Play

Noun

  • Drink wey de dey get from palm tree after dem don tap di water wey dey inside wey no dey shack person unless di drink don tay small when de carry am come down.
  • I no fit marry person wey dey always drink palmy.  — (I can never marry a man who always drinks palm wine.)
  • Palmy and better bush meat dey sweet for evening.  — (It is refreshing to drink palm wine with bush meat in the evening.)
  • People don talk sey fourofour and palmy dey make sense!  —  (People say that dog meat and palm wine are an amazing combination.)

Translation

  • English: palm wine