Difference between revisions of "put body"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''put and body'' ===Pronunciation=== * <sm2>Pcm-ng-put body.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-put body.m.ogg</sm2> ===Verb phrase=== * Make pe...")
 
 
(7 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
From: English ''put and body''
 
From: English ''put and body''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
*  
+
* pú bɔ̀dɪ́
 
<sm2>Pcm-ng-put body.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-put body.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-put body.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-put body.m.ogg</sm2>
  
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
* Make person do someting with all im [[mind]] and [[heart]]
+
# Make person do someting with all im [[mind]].
:* {{ux|dv| Anyting wey I dey do, I dey '''put body'''.|(NSC_2021, Anything I do, I give it my all.)}}
+
#:* {{ux|dv| Anyting wey I dey do, I dey '''put body'''.|(Anything I do, I give it my all.)}}
:* {{ux|dv| No dey '''put body''' for wetin e dey talk.|(NSC_2021, Don't take what he says seriously.)}}
+
#:* {{ux|dv| No dey '''put body''' for wetin e dey talk.|(Don't rely on what he says.)}}
 +
#Make person join for someting.
 +
#:* {{ux|dv| No look im face. When time reach '''put body'''.|(NSC_2021, Don’t concern your self with him. When it’s time get involved.)}}
 +
#:* {{ux|dv| You don buy benz. We gree. Fuel dey inside? As you don '''put body''' so, you no see sey no be childs?|(You’ve bought a Mercedes Benz. We agree. Does it have petrol? Now that you’ve joined, can you see that it’s not easy?)}}
 +
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
* [[body]], [[put]]
 
* [[body]], [[put]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''
+
* English: ''to give your best, rely''

Latest revision as of 10:51, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English put and body

Pronunciation

  • pú bɔ̀dɪ́

Play Play

Verb phrase

  1. Make person do someting with all im mind.
    • Anyting wey I dey do, I dey put body.  — (Anything I do, I give it my all.)
    • No dey put body for wetin e dey talk.  — (Don't rely on what he says.)
  2. Make person join for someting.
    • No look im face. When time reach put body.  — (NSC_2021, Don’t concern your self with him. When it’s time get involved.)
    • You don buy benz. We gree. Fuel dey inside? As you don put body so, you no see sey no be childs?  — (You’ve bought a Mercedes Benz. We agree. Does it have petrol? Now that you’ve joined, can you see that it’s not easy?)

Related forms

Translations

  • English: to give your best, rely