Difference between revisions of "put body"

 
Line 9: Line 9:
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
 
# Make person do someting with all im [[mind]].
 
# Make person do someting with all im [[mind]].
#:* {{ux|dv| Anyting wey I dey do, I dey '''put body'''.|(NSC_2021, Anything I do, I give it my all.)}}
+
#:* {{ux|dv| Anyting wey I dey do, I dey '''put body'''.|(Anything I do, I give it my all.)}}
#:* {{ux|dv| No dey '''put body''' for wetin e dey talk.|(NSC_2021, Don't rely on what he says.)}}
+
#:* {{ux|dv| No dey '''put body''' for wetin e dey talk.|(Don't rely on what he says.)}}
 
#Make person join for someting.
 
#Make person join for someting.
 
#:* {{ux|dv| No look im face. When time reach '''put body'''.|(NSC_2021, Don’t concern your self with him. When it’s time get involved.)}}
 
#:* {{ux|dv| No look im face. When time reach '''put body'''.|(NSC_2021, Don’t concern your self with him. When it’s time get involved.)}}
#:* {{ux|dv| You don buy benz. We gree. Fuel dey inside? As you don '''put body''' so, you no see sey no be childs?|(NSC_2021, (You’ve bought a Mercedes Benz. We agree. Does it have petrol? Now that you’ve joined, can you see that it’s not easy?)}}
+
#:* {{ux|dv| You don buy benz. We gree. Fuel dey inside? As you don '''put body''' so, you no see sey no be childs?|(You’ve bought a Mercedes Benz. We agree. Does it have petrol? Now that you’ve joined, can you see that it’s not easy?)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Latest revision as of 10:51, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English put and body

Pronunciation

  • pú bɔ̀dɪ́

Play Play

Verb phrase

  1. Make person do someting with all im mind.
    • Anyting wey I dey do, I dey put body.  — (Anything I do, I give it my all.)
    • No dey put body for wetin e dey talk.  — (Don't rely on what he says.)
  2. Make person join for someting.
    • No look im face. When time reach put body.  — (NSC_2021, Don’t concern your self with him. When it’s time get involved.)
    • You don buy benz. We gree. Fuel dey inside? As you don put body so, you no see sey no be childs?  — (You’ve bought a Mercedes Benz. We agree. Does it have petrol? Now that you’ve joined, can you see that it’s not easy?)

Related forms

Translations

  • English: to give your best, rely