Difference between revisions of "run belle"
(→Naija) |
|||
| (7 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | + | From: English ''run'' and ''belly'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-run belle.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-run belle.m.ogg</sm2> | ||
| − | === | + | ===Verb phrase=== |
| − | * | + | #Make person dey shit water water shit. |
| − | + | #:* {{ux|dv|E no tay wey I drink mineral finish wey I begin '''run belle'''.|(I started stooling frequently not long after I had the carbonated drink.)}} | |
| − | + | # Make someting no good for person. | |
| − | * | + | #:* {{ux|dv|Awoof dey '''run belle''' o.|(Freebies always have consequences.)}} |
| − | + | ====Related forms==== | |
| − | + | * [[belle]], [[run]] | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | * | ||
| + | ===Synonyms=== | ||
| + | * [[purge]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: to stool | + | * English: ''to impoverish'', ''to stool'' |
Latest revision as of 09:25, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English run and belly
Pronunciation
- rɔ́nbɛ̀lɛ́
Verb phrase
- Make person dey shit water water shit.
- E no tay wey I drink mineral finish wey I begin run belle. — (I started stooling frequently not long after I had the carbonated drink.)
- Make someting no good for person.
- Awoof dey run belle o. — (Freebies always have consequences.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: to impoverish, to stool