Difference between revisions of "set"
(→Verb) |
(→Naija) |
||
| (2 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 6: | Line 6: | ||
<sm2>Pcm-ng-set.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-set.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-set.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-set.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make someting dey ready. | * Make someting dey ready. | ||
| − | :* {{ux|dv| As we dey call you now, e don '''set'''. Na just make you show. |( | + | :* {{ux|dv| As we dey call you now, e don '''set'''. Na just make you show. |(As we are talking to you now, it's ready. All that is left is for you to come.)}} |
| − | :* {{ux|dv| If you don '''set''' am finish, Make I know. |( | + | :* {{ux|dv| If you don '''set''' am finish, Make I know. |(When you have set up everything, let me know.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[arrange]] | * [[arrange]] | ||
| Line 19: | Line 20: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Sey woman fine con get body. | * Sey woman fine con get body. | ||
| − | :* {{ux|dv| Bros, you carry eye go market. Your wife '''set'''. |( | + | :* {{ux|dv| Bros, you carry eye go market. Your wife '''set'''. |( Bro, you made a good choice. Your wife is beautiful.)}} |
| − | :* {{ux|dv| Wetin your eye dey find for outside? You get person wey '''set''', wey people dey find. Follow your self talk o. |( | + | :* {{ux|dv| Wetin your eye dey find for outside? You get person wey '''set''', wey people dey find. Follow your self talk o. |(What are you still looking for? You have a very beautiful person at home. Someone people are looking for. Talk to yourself.)}} |
| − | ===Translation==== | + | ====Translation==== |
* English: ''beautiful'', ''perfect'' | * English: ''beautiful'', ''perfect'' | ||
Latest revision as of 10:24, 5 June 2023
Naija
Etymology
- From: English: set
Pronunciation
Verb
- Make someting dey ready.
- As we dey call you now, e don set. Na just make you show. — (As we are talking to you now, it's ready. All that is left is for you to come.)
- If you don set am finish, Make I know. — (When you have set up everything, let me know.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: set
Adjective
- Sey woman fine con get body.
- Bros, you carry eye go market. Your wife set. — ( Bro, you made a good choice. Your wife is beautiful.)
- Wetin your eye dey find for outside? You get person wey set, wey people dey find. Follow your self talk o. — (What are you still looking for? You have a very beautiful person at home. Someone people are looking for. Talk to yourself.)
Translation
- English: beautiful, perfect