Difference between revisions of "shakis"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From Naija: ''shak'' ===Pronunciation=== ʃàkɪ̂s <sm2>Pcm-ng-shakis.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-shakis.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Drink wey get wetin...")
 
 
(2 intermediate revisions by the same user not shown)
Line 6: Line 6:
 
<sm2>Pcm-ng-shakis.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-shakis.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-shakis.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-shakis.m.ogg</sm2>
 +
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Drink wey get wetin dey enter person eye.
 
* Drink wey get wetin dey enter person eye.
−
#: {{ux|dv| Dis mouth wey you dey make so, if '''shakis''' show like dis, no run o.|(NSC_2021, All  your boasts, when the drinks are here, don't run.)}}
+
:* {{ux|dv| Dis mouth wey you dey make so, if '''shakis''' show like dis, no run o.|(All  your boasts, when the drinks are here, don't run.)}}
−
:* {{ux|dv| As you say you don stop '''shakis''', [[oya]], chop small pepper soup wit [[soft]]. |(NSC_2021, Since you have stopped taking alcohol, please take pepper soup and a non-alcoholic drink.)}}
+
:* {{ux|dv| As you say you don stop '''shakis''', [[oya]], chop small pepper soup wit [[soft]]. |(Since you have stopped taking alcohol, please take pepper soup and a non-alcoholic drink.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[drink]]
 
[[drink]]

Latest revision as of 15:50, 5 June 2023

Naija

Etymology

  • From Naija: shak

Pronunciation

ʃàkɪ̂s Play Play

Noun

  • Drink wey get wetin dey enter person eye.
  • Dis mouth wey you dey make so, if shakis show like dis, no run o.  — (All your boasts, when the drinks are here, don't run.)
  • As you say you don stop shakis, oya, chop small pepper soup wit soft.  — (Since you have stopped taking alcohol, please take pepper soup and a non-alcoholic drink.)

Synonym

drink

Antonym

soft

Translation

  • English: Alcoholic drink