shakis

Naija

Etymology

  • From Naija: shak

Pronunciation

ʃàkɪ̂s Play Play

Noun

  • Drink wey get wetin dey enter person eye.
  • Dis mouth wey you dey make so, if shakis show like dis, no run o.  — (All your boasts, when the drinks are here, don't run.)
  • As you say you don stop shakis, oya, chop small pepper soup wit soft.  — (Since you have stopped taking alcohol, please take pepper soup and a non-alcoholic drink.)

Synonym

drink

Antonym

soft

Translation

  • English: Alcoholic drink