Difference between revisions of "sharp"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * gats 0.48 156, sofri 0.46 136, brain 0.46 237, sharp-sharp 0.46 99, quick 0.44 608, just 0.44 5577, pepper 0.42 252, online 0.42 309, somet...") |
|||
| (19 intermediate revisions by 9 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | + | From: English ''sharp'' | |
| − | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* ʃâp | * ʃâp | ||
<sm2>Pcm-ng-sharp.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-sharp.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-sharp.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-sharp.m.ogg</sm2> | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
| − | + | # Make person get sense to sabi do tings make e favour am. | |
| − | + | #:* {{ux|dv| Tope na '''sharp''' guy. |(Tope knows his way around things.)}} | |
| − | + | #:* {{ux|dv| Everybody tink sey de be '''sharp''' guy until de meet person wey go show dem sey street dey pass street. |(NSC_2021, Everybody thinks they are wise till they meet a person that shows them otherwise.)}} | |
| − | # | + | #:* {{ux|dv|Pikin wey '''sharp''' like razor need new tins to fit keep dia ginger. |(bbc__81349, A child that very intelligent, needs new things to keep them busy.)}} |
| − | #: {{ux|dv|Tope na '''sharp''' guy.| | + | #:* {{ux|dv|And so as a '''sharp''' bae, make I [[sharpaly]] carry myself before anybody come carry me eh, pursue me comot. |(NST_cleaned__12112. As a smart babe, let me leave before someone comes to drive me out.)}} |
| − | + | # Wetin fit cut someting. | |
| − | + | #:* {{ux|dv|Oder way for pikin wey don grow small, na if dem use anyting wey '''sharp''', and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pikin. |(bbc__81277, Another way for toddlers is that a sharp thing that has been used to draw blood from someone with HIV/AIDS cuts the child.)}} | |
| − | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| No be size of cutlass matter, di [[koko]] be sey e '''sharp''' abi e no '''sharp'''? |(It is not the size of the cutlass that matters, the real issue is 'is it sharp or blunt?')}} |
| − | + | ====Related forms==== | |
| − | + | *[[sharp sharp]], [[sharpally]], | |
| − | #: {{ux|dv| | + | ====Synonyms==== |
| − | + | *[[brain]], [[wise]] | |
| − | + | ====Antonyms==== | |
| − | + | *[[dull]] | |
| − | + | ====Translations==== | |
| − | + | * English: ''smart'', ''sharp'' | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | #: {{ux|dv|And so as a '''sharp''' | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | # | ||
| − | |||
| − | #: {{ux|dv| | ||
| − | |||
| − | |||
| − | #: {{ux|dv| | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | ==== | ||
| − | |||
| − | === | + | ===Verb=== |
| − | * | + | * Make person make someting make e fit cut or [[chook]] someting well well. |
| + | :* {{ux|dv| Go '''sharp''' knife for junction. |(NSC_2021, Go and sharpen the knife at the junction.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| De say na iron wey im '''sharp''' na im e use take chook am. |(NSC_2021, They said he stabbed him with a piece of metal sharpened.)}} | ||
| − | ==== | + | ====Translation==== |
| − | + | * English: ''sharpen'' | |
| − | |||
| − | |||
| − | * English: | ||
Latest revision as of 15:52, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English sharp
Pronunciation
- ʃâp
Adjective
- Make person get sense to sabi do tings make e favour am.
- Tope na sharp guy. — (Tope knows his way around things.)
- Everybody tink sey de be sharp guy until de meet person wey go show dem sey street dey pass street. — (NSC_2021, Everybody thinks they are wise till they meet a person that shows them otherwise.)
- Pikin wey sharp like razor need new tins to fit keep dia ginger. — (bbc__81349, A child that very intelligent, needs new things to keep them busy.)
- And so as a sharp bae, make I sharpaly carry myself before anybody come carry me eh, pursue me comot. — (NST_cleaned__12112. As a smart babe, let me leave before someone comes to drive me out.)
- Wetin fit cut someting.
- Oder way for pikin wey don grow small, na if dem use anyting wey sharp, and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pikin. — (bbc__81277, Another way for toddlers is that a sharp thing that has been used to draw blood from someone with HIV/AIDS cuts the child.)
- No be size of cutlass matter, di koko be sey e sharp abi e no sharp? — (It is not the size of the cutlass that matters, the real issue is 'is it sharp or blunt?')
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: smart, sharp
Verb
- Make person make someting make e fit cut or chook someting well well.
- Go sharp knife for junction. — (NSC_2021, Go and sharpen the knife at the junction.)
- De say na iron wey im sharp na im e use take chook am. — (NSC_2021, They said he stabbed him with a piece of metal sharpened.)
Translation
- English: sharpen