Difference between revisions of "shege"
Bernardcaron (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
(6 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: Hausa ''shege'' | + | From: Hausa ''shege, bastard'' |
+ | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* ʃégè | * ʃégè | ||
<sm2>Pcm-ng-shege.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shege.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-shege.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shege.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | * Bad ting wey go pain person. | ||
+ | :* {{ux|dv| You tink sey na because you carry big car you go make me fear? Make we go station, you go see '''shege'''. |(You think that because you have an expensive car you'll intimidate me? Let's get to the police station, you'll have a very unfortunate experience.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| I see '''shege''' dat day. I trek from Ketu go reach Ikorodu.|(I had a very unfortunate experience that day. I walked from Ketu to Ikorodu.)}} | ||
+ | |||
+ | ====Synonym==== | ||
+ | * [[gbege]], [[problem]] | ||
+ | |||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''unfortunate experience'' | ||
===Interjection=== | ===Interjection=== | ||
* Word wey de dey use curse person sey e be bastard. | * Word wey de dey use curse person sey e be bastard. | ||
− | :* {{ux|dv| Comot here '''shege'''! | + | :* {{ux|dv| Comot here '''shege'''!|(Get out of here! Bastard.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''bastard'' | * English: ''bastard'' |
Latest revision as of 17:57, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: Hausa shege, bastard
Pronunciation
- ʃégè
Noun
- Bad ting wey go pain person.
- You tink sey na because you carry big car you go make me fear? Make we go station, you go see shege. — (You think that because you have an expensive car you'll intimidate me? Let's get to the police station, you'll have a very unfortunate experience.)
- I see shege dat day. I trek from Ketu go reach Ikorodu. — (I had a very unfortunate experience that day. I walked from Ketu to Ikorodu.)
Synonym
Translation
- English: unfortunate experience
Interjection
- Word wey de dey use curse person sey e be bastard.
- Comot here shege! — (Get out of here! Bastard.)
Translations
- English: bastard