Difference between revisions of "soak and travel"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From English: ''soak'' ''and'' ''travel'' ===Pronunciation=== sókàntrávù <sm2>Pcm-ng-soak and travel.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-soak and travel.m...") |
(→Noun) |
||
| (3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 6: | Line 6: | ||
<sm2>Pcm-ng-soak and travel.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-soak and travel.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-soak and travel.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-soak and travel.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * Wetin dey happen wey be sey people go put water for garri, con leave am make e rise, make e for reach dem chop. | + | * Wetin dey happen wey be sey people go put water for garri, con leave am make e rise, make e swell make e for reach dem chop. |
| − | + | :* {{ux|dv|Person wey dey claim sey e don hammer dey do '''soak and travel'''? Abeg go siddon! You never baff you dey say you don hammer? |(How will a person who claims to be wealthy soak garri and leave it in water for some time so that it'll rise and be enough for a meal? Please, take a seat! You haven't even made anything for yourself and you claim you are wealthy.)}} | |
| − | :* {{ux|dv| Wetin save men dat year na '''soak and travel''' o. If person see groundnut add am like dis, [[lem ]]don set, live! |( | + | :* {{ux|dv| Wetin save men dat year na '''soak and travel''' o. If person see groundnut add am like dis, [[lem ]]don set, live! |(What saved us back in the days was that we could soak and leave it in water for some time so that it'll rise and be enough for a meal. If one was able to get groundnuts, then it'll be a really good meal.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''soak garri and leave it in water for some time'' | * English: ''soak garri and leave it in water for some time'' | ||
Latest revision as of 16:36, 5 June 2023
Naija
Etymology
- From English: soak and travel
Pronunciation
Noun
- Wetin dey happen wey be sey people go put water for garri, con leave am make e rise, make e swell make e for reach dem chop.
- Person wey dey claim sey e don hammer dey do soak and travel? Abeg go siddon! You never baff you dey say you don hammer? — (How will a person who claims to be wealthy soak garri and leave it in water for some time so that it'll rise and be enough for a meal? Please, take a seat! You haven't even made anything for yourself and you claim you are wealthy.)
- Wetin save men dat year na soak and travel o. If person see groundnut add am like dis, lem don set, live! — (What saved us back in the days was that we could soak and leave it in water for some time so that it'll rise and be enough for a meal. If one was able to get groundnuts, then it'll be a really good meal.)
Translation
- English: soak garri and leave it in water for some time