soak and travel

Naija

Etymology

  • From English: soak and travel

Pronunciation

sókàntrávù Play Play

Noun

  • Wetin dey happen wey be sey people go put water for garri, con leave am make e rise, make e swell make e for reach dem chop.
  • Person wey dey claim sey e don hammer dey do soak and travel? Abeg go siddon! You never baff you dey say you don hammer?  — (How will a person who claims to be wealthy soak garri and leave it in water for some time so that it'll rise and be enough for a meal? Please, take a seat! You haven't even made anything for yourself and you claim you are wealthy.)
  • Wetin save men dat year na soak and travel o. If person see groundnut add am like dis, lem don set, live!  — (What saved us back in the days was that we could soak and leave it in water for some time so that it'll rise and be enough for a meal. If one was able to get groundnuts, then it'll be a really good meal.)

Translation

  • English: soak garri and leave it in water for some time