Difference between revisions of "soft"
(→Naija) |
|||
| (10 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
| Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * sɔ̂ft |
<sm2>Pcm-ng-soft.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-soft.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-soft.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-soft.m.ogg</sm2> | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
| − | # | + | #Someting wey no strong for [[hand]]. |
| − | #: {{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv| Sleep dey sweet pass when foam wey person dey use lie down '''soft'''.|(One sleeps better when the mattress is soft.)}} |
| − | # | + | #:*{{ux|dv| Fufu wey '''soft''' no dey hold [[belle]].|(Soft fufu is not satisfying.)}} |
| − | #: {{ux|dv| | + | #Someting wey make sense well well. |
| − | + | #:*{{ux|dv| Michael Jackson dance dat year eh, '''soft''' die.|(Michael Jackson's dance moves are quite amazing!)}} | |
| − | [[ | + | #Sey person fine well well. |
| + | #:* {{ux|dv| Dat [[bae]] '''soft''' die.|(That girl is really pretty.)}} | ||
| − | ==== | + | ====Synonyms==== |
| + | * [[dope]] | ||
| + | ====Antonyms==== | ||
| + | * [[hard]], [[strong]], | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| − | English: ''soft'' | + | * English: ''soft, dope, fine, pretty'' |
Latest revision as of 16:37, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English soft
Pronunciation
- sɔ̂ft
Adjective
- Someting wey no strong for hand.
- Sleep dey sweet pass when foam wey person dey use lie down soft. — (One sleeps better when the mattress is soft.)
- Fufu wey soft no dey hold belle. — (Soft fufu is not satisfying.)
- Someting wey make sense well well.
- Michael Jackson dance dat year eh, soft die. — (Michael Jackson's dance moves are quite amazing!)
- Sey person fine well well.
- Dat bae soft die. — (That girl is really pretty.)
Synonyms
Antonyms
Translation
- English: soft, dope, fine, pretty