Difference between revisions of "starch"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
(14 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From English: ''starch'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-starch.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-starch.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-starch.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-starch.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | One kind of powder wey come from cassava, wey soft, white and no get taste. | + | # One kind of powder wey come from cassava, wey soft, white and no get taste. |
− | :* {{ux|dv|And dat '''starch''', | + | #:* {{ux|dv|And dat '''starch''', de dey get am from inside cassava, cassava wey de take dey do gari. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__120, Starch is made from cassava; the same cassava that garri is made with.)}} |
− | :* {{ux|dv|I dey | + | #:* {{ux|dv|I dey chop '''starch''' and banga soup pass anyting for this life.|(I eat starch and banga soup.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|Base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and '''starch'''. |(NST_cleaned__35819, As a staunch Warri girl, I like banga soup and starch.)}} | |
− | :* {{ux|dv|Base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and '''starch'''. |(NST_cleaned__35819, As a staunch Warri girl, I like banga soup and starch. | + | # Someting wey be like akamu wey dey put for cloth to make am strong. |
− | #Someting wey | + | #:* {{ux|dv| I wan buy ''starch'' wey I go put for cloth. |(I want to buy starch to apply on my cloth.)}} |
− | :* {{ux|dv| I wan buy ''starch'' wey I go put for cloth. |( | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
Line 27: | Line 20: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make dey put someting wey bi like akamu for cloth to make am strong. | |
− | + | :* {{ux|dv|I want make you '''starch''' di shirt make e for make sense.|(I want you to starch the shirt to make it look good.)}} | |
− | :* {{ux|dv|I want make you '''starch''' di shirt make e for make sense.| | + | :* {{ux|dv|E good make person dey '''starch''' guinea brocade , e dey make am fine.|(It is always nice to apply starch on guinea brocade fabrics.)}} |
− | :* {{ux|dv|E good make person dey '''starch''' guinea, e dey make am fine.| | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''starched'' |
Latest revision as of 18:45, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: starch
Pronunciation
- stâʃ
Noun
- One kind of powder wey come from cassava, wey soft, white and no get taste.
- And dat starch, de dey get am from inside cassava, cassava wey de take dey do gari. — (PRT_01_Banga-Soup_MG__120, Starch is made from cassava; the same cassava that garri is made with.)
- I dey chop starch and banga soup pass anyting for this life. — (I eat starch and banga soup.)
- Base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and starch. — (NST_cleaned__35819, As a staunch Warri girl, I like banga soup and starch.)
- Someting wey be like akamu wey dey put for cloth to make am strong.
- I wan buy starch wey I go put for cloth. — (I want to buy starch to apply on my cloth.)
Translations
- English: amylum- a polymeric carbohydrate made from cassava.
Verb
- Make dey put someting wey bi like akamu for cloth to make am strong.
- I want make you starch di shirt make e for make sense. — (I want you to starch the shirt to make it look good.)
- E good make person dey starch guinea brocade , e dey make am fine. — (It is always nice to apply starch on guinea brocade fabrics.)
Translations
- English: starched