starch

Naija

Etymology

From English: starch

Pronunciation

  • stâʃ

Play Play

Noun

  1. One kind of powder wey come from cassava, wey soft, white and no get taste.
    • And dat starch, de dey get am from inside cassava, cassava wey de take dey do gari.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__120, Starch is made from cassava; the same cassava that garri is made with.)
    • I dey chop starch and banga soup pass anyting for this life.  — (I eat starch and banga soup.)
    • Base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and starch.  — (NST_cleaned__35819, As a staunch Warri girl, I like banga soup and starch.)
  2. Someting wey be like akamu wey dey put for cloth to make am strong.
    • I wan buy starch wey I go put for cloth.  — (I want to buy starch to apply on my cloth.)

Translations

  • English: amylum- a polymeric carbohydrate made from cassava.

Verb

  • Make dey put someting wey bi like akamu for cloth to make am strong.
  • I want make you starch di shirt make e for make sense.  — (I want you to starch the shirt to make it look good.)
  • E good make person dey starch guinea brocade , e dey make am fine.  — (It is always nice to apply starch on guinea brocade fabrics.)

Translations

  • English: starched