Difference between revisions of "story"
(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== stori ===Etymology=== From: English ''story'' ===Pronunciation=== stórɪ̀ <sm2>Pcm-ng-story.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-story.m.ogg</sm2> =...") |
(→Naija) |
||
| (3 intermediate revisions by the same user not shown) | |||
| Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-story.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-story.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-story.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-story.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Talk wey no too make sense | # Talk wey no too make sense | ||
| − | #:* I dey ask you wetin do my motor you dey tell me '''story'''. Baba, do normal! |( | + | #:* {{ux|dv| I dey ask you wetin do my motor you dey tell me '''story'''. Baba, do normal! |(I'm asking you what happened to my car and you are telling me fables. Mister, behave yourself.)}} |
| − | #:* {{ux|dv| De catch you with person wife for hotel which kind '''story''' you want talk? |( | + | #:* {{ux|dv| De catch you with person wife for hotel which kind '''story''' you want talk? |(You were caught with someone's wife in a hotel, what excuse do you want to give?)}} |
# Talk wey person dey talk because e want [[bobo]] person | # Talk wey person dey talk because e want [[bobo]] person | ||
| − | #:* {{ux|dv| Election don reach now de go want dey tell us '''story''', sey elephant swallow money, sey rat block door. We dey wait dem. | + | #:* {{ux|dv| Election don reach now de go want dey tell us '''story''', sey elephant swallow money, sey rat block door. We dey wait dem. |(Elections are here, they'll begin to tell us fables about how elephants swallowed some money and how rats blocked the door. We are waiting for them.)}} |
| − | |||
# Someting wey person dey write or talk wey be sey e happen or e no happen. | # Someting wey person dey write or talk wey be sey e happen or e no happen. | ||
| − | #: {{ux|dv| My grandmama dey sabi yarn '''story'''. |( | + | #:* {{ux|dv| My grandmama dey sabi yarn '''story'''. |(My grandmother knows how to tell stories.)}} |
| − | #:* {{ux|dv| You don first yarn dis story, but no be as you take talk am before you dey talk am now. Shey no be lie you dey lie so? |( | + | #:* {{ux|dv| You don first yarn dis story, but no be as you take talk am before you dey talk am now. Shey no be lie you dey lie so? |(You have told us this story, but you are not telling it as you did before. Are you lying?)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
Latest revision as of 16:50, 5 June 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English story
Pronunciation
stórɪ̀
Noun
- Talk wey no too make sense
- I dey ask you wetin do my motor you dey tell me story. Baba, do normal! — (I'm asking you what happened to my car and you are telling me fables. Mister, behave yourself.)
- De catch you with person wife for hotel which kind story you want talk? — (You were caught with someone's wife in a hotel, what excuse do you want to give?)
- Talk wey person dey talk because e want bobo person
- Election don reach now de go want dey tell us story, sey elephant swallow money, sey rat block door. We dey wait dem. — (Elections are here, they'll begin to tell us fables about how elephants swallowed some money and how rats blocked the door. We are waiting for them.)
- Someting wey person dey write or talk wey be sey e happen or e no happen.
- My grandmama dey sabi yarn story. — (My grandmother knows how to tell stories.)
- You don first yarn dis story, but no be as you take talk am before you dey talk am now. Shey no be lie you dey lie so? — (You have told us this story, but you are not telling it as you did before. Are you lying?)
Related forms
Synonym
Translation
- English: fables, lies, excuses, tales